| Artist | DJames | 
| Featuring | Crayon | 
| Category | Nigerian Music | 
| Genre | Afrobeats | 
| Album | Grateful EP (Track 2) | 
| Released | 2024 | 
| Duration | 02:18 | 
Nigerian singer-songwriter and music star, DJames, comes through with a new single which is titled "Avalay".
The song "Avalay" is an amazing record that should be on your Playlist.
In addition, the impressive record features vocal contribution from talented superstar, Crayon.
Listen, download, & share your thoughts below;
DJames Avalay Lyrics:
Verse 1
I see you golibe dem dey wonder wetin sup 
You fit do dorime cos I dey your formation
I don go orile corner corner for this love
Oh Girl I Dey your position 
Wa wa wa wa
Pre-Hook
Sexier rosay 
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese 
Tell me how much wey I go pay 
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn 
Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Verse 2 
If you call I go answer 
Tell my why I no go answer 
Any man put asunder 
Damboromba shege banza 
You be the key to my kokoro 
Knock for my heart like kokoko
Anything dem want make dem say
Je kan won soro wan lo
Pre-Hook
Sexier rosay 
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese 
Tell me how much wey I go pay 
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn 
Hook
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Outro
if you call I go answer 
Tell my why I no go answer 
Any man put asunder
DOWNLOAD Avalay by DJames MP3 [3.22 MB]






